KiddyFresh - Fresh Boyz Mp3 Download - Lyrics
KiddyFresh - Fresh Boyz Lyrics
[Intro]
Odi ya
Aawah
Kiddylyrical
[Chorus]
Fresh Boy, sweet boy
The money long now! We be Big boy
Not street no be maga na oluwa pay
Fresh Boy, sweet boy
Omo na person Pikin see as we fresh
The figures count eeh Check the swaggs
Balling for club eeh omo money is involve
Anyhow wey the matter spend cash
Fresh Boy, sweet boy
The money long now! We be Big boy
Not street no be maga na oluwa pay
Not street no be maga na oluwa pay
[Verse 1]
They no believe but my success
Don convince them
I give them level cause my
Swag everyday brand new
Up and down nwoke nut bu Stainless
Watch Mbada check my wrist
And my necklace
Ino dey wear rag esoro na ndi
Gucci gang
Fresh Boy association money full bag
Money full bag money full bag
Fresh Boy association money full bag
Fresh Boy sweet boy
All the chick even slay mamas dey rush me
Caro self Don dey call na me jonx her taa
30 Miss calls then she no gree pick me
Now the boy Don harmma oluwa peak me
I don too chop life what I need toothpicks
[Chorus]
Fresh Boy, sweet boy
The money long now! We be Big boy
Not street no be maga na oluwa pay
Fresh Boy, sweet boy
Omo na person Pikin see as we fresh
The figures count eeh Check the swaggs
Balling for club eeh omo money is involve
Anyhow wey the matter spend cash
Fresh Boy, sweet boy
The money long now! We be Big boy
Not street no be maga na oluwa pay
Not street no be maga na oluwa pay
[Verse 2]
Steady balling Hatric
I never goalless
E be like film trick but na oluwa goodness
Mercy dey follow me up like my instagram
I no be fish wey dey fear hot water,
Tell that Sars man to
Part well, I no be maga
E don tee for my street
Eeh I started from day one
Sufer sufer cater cater hopping after school
Mama send me to school tell me son go face book
Education is the key
I have to melo down
Heeeh
I have to endorse myself, so
I have to focus well
After the waka Waka 4 years I no see job
Man down for my head
E dey do me rampapapam
Trouser sag empty pocket course m no be swagg
Owu na asa m ka onye nwuruzirinu posmo2
Street na general market erigga
I wan pick two
Poverty na disease if you like use condom.
avoid m Abeg make u no go use condom
[Chorus]
Fresh Boy, sweet boy
The money long now! We be Big boy
Not street no be maga na oluwa pay
Fresh Boy, sweet boy
Omo na person Pikin see as we fresh
The figures count eeh Check the swaggs
Balling for club eeh omo money is involve
Anyhow wey the matter spend cash
Fresh Boy, sweet boy
The money long now! We be Big boy
Not street no be maga na oluwa pay
Not street no be maga na oluwa pay
[Outro]
Falz the bahd guy isona fresh gang
Zee.. Baebe stainless bobo (zoro) I see you
Ezege nwamama (Phyno)
Olamide baddo
Tundeenut eeeh
illbliss Oga boss I see you
Respect to all my fans there meehn
Bloodymix kulboybeatz
Post a Comment