Daisy - VFDS Mp3 Download - Lyrics



After the success of Bochaa, the rap queen by name Daisy, decided to dish out a little sauce for the street. She's telling us how hustling in the street looks like and she furtherly advise people hustling out there never to depend on people but believe and work hard, after every hustle it will have a happy ending, The song is so much motivated that you won't think of loosing it, download.

Produced by HatzBeat, Mixed and Mastered by Nattypro

Daisy - VFDS Lyrics 

[Intro]
Ehyoo..is A voice from the street meehn,You Gat To believe,whatever You're doing Is Gonna Pay U Tomorrow mehn..Yea, Daisy Baibe,..Uyaga

[Verse 1]
Mmadu afulo chaa
mmadu afulo Chaa
Mgbe m na hustle na street 
Brother biko lapu chaa
See Ife m gbalu na mbo buka m nwete chaa
Kama ndi imi na agba mbo ka fa bia bulu isi m waa
I Got My Care For the City
Mbo niile m gbalu kam wee bulukwa de biggi
O dilo easy na enemies me I go dey pity
Mana I ma nkwe de girl Ji di key to the city nwanne lapu chaa..

[Hook]
Nawa for Yawa
I just dey hustle make I bubble up oo...
nawa for U
shey No be today wey Person see Something oo...
Nawa for Yawa
I just Dey Hustle Make I Bubble up oo
Nawa For U 
shey No be Today wey Daisy See Something oo..

[Chorus]
Mama Lee,mama Lee,
I dey hustle to make it oo
brother lee, sister Lee
I just dey hustle to make it oo
if I Hustle for dollar
Omo na dollar go pay me 
And if I Hustle for naira
Omo na naira go pay me ahh eeeh.. 

[Verse 2]
Many men for Yankee
some dey suffer dey hustle for the money
and I no get you Call Me de DAISY 
but if I get you call Me Big Aunty
Mana Life is a Teacher Brother Ride on
never look down my nigga I go shine on
mana Street dikwa tight ka Python 
I nwero Tm I rachalu the Refnor..

[Hook]
Nawa for Yawa
I just dey hustle make I bubble up oo...
nawa for U
shey No be today wey Person see Something oo...
Nawa for Yawa
I just Dey Hustle Make I Bubble up oo
Nawa For U 
shey No be Today wey Daisy See Something oo..

[Chorus]
Mama Lee,mama Lee,
I dey hustle to make it oo
brother lee, sister Lee
I just dey hustle to make it oo
if I Hustle for dollar
Omo na dollar go pay me 
And if I Hustle for naira
Omo na naira go pay me ahh eeeh.. 


No comments

Tip - Avoid adding Link in your comment 👌
We will get back to you within 24 hours

Powered by Blogger.