[Song] Pitoff - 2Milli Mp3 Download - Lyrics



Download Pitoff - 2Milli


Pitoff kicks off 2018 with a song for hustlers titled 2Milli. The song was produced by Zimbocrix


Pitoff - 2Milli Lyrics

[Intro]
2milli - Pitoff ( Prod. Zimbocrix)
2milli 2milli
Pitoff on this one

[Chorus]
I gat 2milli for the guy
Wey dey hustle everyday to chop
1milli for the girl wey de try
Make ends to meet
Thumbs up to your papi
Thumbs up to your mami
Give thanks to jah
One day situation go change

I gat 2milli for the guy
Wey dey hustle everyday to chop
1milli for the girl wey de try
Make ends to meet
Thumbs up to your papi
Thumbs up to your mami
Give thanks to jah
One day situation go change

[Verse 1]
Oya help a nigga oo
Nobody knows tomorrow
You fit de work jankala
To go Kampala
Some of dem dey pop Zobo
Cos dem no get Kobo
You fit de soak garri
Tomorrow you go carry
E fit take one year
Everybody get im Own time oo
Make you no enter one chance
Wey go take your own time oo

[Hook]
One day we go share the Story (we go share the story)
One day we go migrate to the top(Oya follow me migrate)
Levels go change
Haters go vex
Dem go de feel my way
Baba God dey
Na im show me way
Me no de downgrade
I said nobody fit(nobody fit)
Nobody fit.
Fit block my blessings (block my blessings yeehh)

[Chorus]
I gat 2milli for the guy
Wey dey hustle everyday to chop
1milli for the girl wey de try
Make ends to meet
Thumbs up to your papi
Thumbs up to your mami
Give thanks to jah
One day situation go change

I gat 2milli for the guy
Wey dey hustle everyday to chop
1milli for the girl wey de try
Make ends to meet
Thumbs up to your papi
Thumbs up to your mami
Give thanks to jah
One day situation go change

[Verse 2]
When you de yoga yoga
Nobody send your way
When you de doga doga
Nobody wan know your pay
If I tell you say
I no get the naira
Dey go tell me say
Make I fall for gutter

[Hook]
One day we go share the Story (we go share the story)
One day we go migrate to the top(Oya follow me migrate)
Levels go change
Haters go vex
Dem go de feel my way
Baba God dey
Na im show me way
Me no de downgrade
I said nobody fit(nobody fit)
Nobody fit.
Fit block my blessings (block my blessings yeehh)

[Chorus]
I gat 2milli for the guy
Wey dey hustle everyday to chop
1milli for the girl wey de try
Make ends to meet
Thumbs up to your papi
Thumbs up to your mami
Give thanks to jah
One day situation go change

I gat 2milli for the guy
Wey dey hustle everyday to chop
1milli for the girl wey de try
Make ends to meet
Thumbs up to your papi
Thumbs up to your mami
Give thanks to jah
One day situation go change

Download Pitoff - 2Milli


No comments

Tip - Avoid adding Link in your comment 👌
We will get back to you within 24 hours

Powered by Blogger.